Songtext zu 'Don't Be a Baby' von Adekunle Gold

Möchtest du den Text von Don't Be a Baby von Adekunle Gold kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Don't Be a Baby, nach dem du gesucht hast.

Don't Be a Baby ist ein Lied von Adekunle Gold, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Liebst du das Lied Don't Be a Baby? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Don't Be a Baby von Adekunle Gold? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh

Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

O jabo kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me

Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Don't Be a Baby von Adekunle Gold singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Don't Be a Baby von Adekunle Gold ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Don't Be a Baby suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Adekunle Gold in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Don't Be a Baby sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Don't Be a Baby auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Don't Be a Baby von Adekunle Gold geholfen haben.