Songtext zu 'Kangpe' von Nneka

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Kangpe, nach dem du gesucht hast.

Kangpe ist ein Lied von Nneka, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Kangpe von Nneka gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

So na so, It be, na condition come make you waje like this
You say your husband na in leave you,
you say he go fi betray you,
So na so, you dey weak as I see you before I think say you dey kangpe,
nothing fit, fi shake you,
nothing fit, go fi break
Na you weak before
Na you talk say you na go put man before God,
see yourself as you be
Na you talk say you na go put man before God oh

As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with

You talk say, you be big man
[ Find more Lyrics on http://mp3lyrics.org/ZWRu ]
cause you fi raise your hand,
fi beat your pikin, beating your wife
You sabi, bible well oh
Dey go church everyday oh
Notice me how I quench
Look at me how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fi open eye kill
person misuse and abuse you
For a nine, ole thief, basket mouth, oyoyo
But you know how you be
When wind blow fowl wash no work out very very well oh

As you know God no go give you anything
you no go fi deal with, na so dem talk,
the thing wey no fi kill you
it go make you strong it go make you strong
The thing wey no fi kill you
it go make you strong, the thing wey no fi kill you
it go make you strong
God no go give you anything you no go fi deal with, hey

As you walk through the valley
of the shadow of death
you will fear no evil because
his rod and his staff are with you
you have come this far to sing your mystery

Es gibt viele Gründe, den Text von Kangpe von Nneka kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Kangpe kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Zu wissen, was der Text von Kangpe sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Kangpe zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Nneka in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Kangpe sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Kangpe auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Kangpe von Nneka geholfen haben.