Songtext zu 'All My Life' von Adekunle Gold

It's Kel P Vibes

Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan

See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi

Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking

Ten milli' for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)

There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here 'cause I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw

So da bayi
Baby ma je n Sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya

Dey outside
No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside

Der häufigste Grund, den Text von All My Life kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes All My Life zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von All My Life zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes All My Life von Adekunle Gold ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr All My Life hört? Den Text des Liedes All My Life von Adekunle Gold zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass Adekunle Gold in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes All My Life sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied All My Life auf der Platte sagt.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie All My Life von Adekunle Gold, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.