Songtext zu 'Beggie Beggie (feat. CKay)' von Ayra Starr

Möchtest du den Text von Beggie Beggie (feat. CKay) von Ayra Starr kennen? Du bist am richtigen Ort.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Beggie Beggie (feat. CKay) von Ayra Starr gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

(Louda)
Yeah

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be john the baptist
I got issues (got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo kilode oh
Ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me

Zu wissen, was der Text von Beggie Beggie (feat. CKay) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Beggie Beggie (feat. CKay) von Ayra Starr singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Beggie Beggie (feat. CKay) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Beggie Beggie (feat. CKay) hört? Den Text des Liedes Beggie Beggie (feat. CKay) von Ayra Starr zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass Ayra Starr in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Beggie Beggie (feat. CKay) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Beggie Beggie (feat. CKay) auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Beggie Beggie (feat. CKay) von Ayra Starr geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Beggie Beggie (feat. CKay) von Ayra Starr.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Beggie Beggie (feat. CKay) von Ayra Starr, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.