Songtext zu ' Gimme Dat (feat. Wizkid) ' von Ayra Starr

Möchtest du den Text von Gimme Dat (feat. Wizkid) von Ayra Starr kennen? Du bist am richtigen Ort.

Gimme dat ay ay

Gimme dat love, gimme peace of mind
No ṣere cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby na one-man race we dey run
So make you no come waste time
Uh nur, no pressure

Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o

Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
God damn
Arabirin
God damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl

God damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ
God damn
Picture-perfect
No dey mind dem
Keep it private
Fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o
Pump action you dey gbe mi o
Do me many things ti o le ye mi o
I'm ready if you're ready too

Gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
So many people wan lick my stew
So baby chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So may reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby make you give me your love
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o

Der häufigste Grund, den Text von Gimme Dat (feat. Wizkid) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Gimme Dat (feat. Wizkid) von Ayra Starr der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Gimme Dat (feat. Wizkid) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Gimme Dat (feat. Wizkid) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Gimme Dat (feat. Wizkid) von Ayra Starr singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Gimme Dat (feat. Wizkid) von Ayra Starr ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Gimme Dat (feat. Wizkid) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Gimme Dat (feat. Wizkid) hört? Den Text des Liedes Gimme Dat (feat. Wizkid) von Ayra Starr zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Gimme Dat (feat. Wizkid) von Ayra Starr geholfen haben.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Gimme Dat (feat. Wizkid) von Ayra Starr, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.