Songtext zu 'On The Low' von Burna Boy

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes On The Low, nach dem du gesucht hast.

Liebst du das Lied On The Low? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von On The Low von Burna Boy? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

It's Kel P Vibes
Yeah, yeah

Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it's cool when we're making love

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)

Jesu!

Es gibt viele Gründe, den Text von On The Low von Burna Boy kennenlernen zu wollen.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes On The Low von Burna Boy ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Es ist wichtig zu beachten, dass Burna Boy in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes On The Low sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied On The Low auf der Platte sagt.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie On The Low von Burna Boy, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes On The Low von Burna Boy der Fall war.