Songtext zu 'Yahweh (feat. Pâmela & Maaike)' von Elvis E

Möchtest du den Text von Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) von Elvis E kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Yahweh (feat. Pâmela & Maaike), nach dem du gesucht hast.

For the things wey you give to me I no fit count
For the way wey you dey bless me I no fit count
For the peace wey you give to me dey do me well
Nothing wey I ever want wey you no fit give

Lord I've come to say, I love you
For the things you do for me, I thank you
My mouth no fit talk oh, I love you
That's why I've come to show oh

Eh Yahweh, eh Yahweh kumama (may Yahweh be praised)
Eh Yahweh, eh Yahweh kumama (may Yahweh be praised)

Everything wey you give to me I no fit count
For the way wey you dey bless me I no fit tell
Everything wey you give to me, dey do me well
For the day wey you set me free I thank you lord

Now I've come to say, I love you (thank you for the blessing)
For the things you do for me, I thank you
No one like you, I love you (no one else like you)
Now I've come to say, I love you (thank you for the blessing)
For the things you do for me, I thank you
No one like you, I love you (no one else like you)
Now I've come to show oh

Eh yahweh, eh yahweh kumama (may yahweh be praised)
Eh yahweh, eh yahweh kumama (may yahweh be praised)

Everyday I bless your name
You are everything, wey we dey search for
And I say peace be still, the lord is here
I no dey fear cause the enemy don fail

Kumama kumama kumama
Eh yahweh kumama (praise praise praise, may yahweh be praised)

Play Escuchar "Yahweh (feat. Pâmela & Maaike)" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Elvis E

Es gibt viele Gründe, den Text von Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) von Elvis E kennenlernen zu wollen.

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) von Elvis E der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) von Elvis E singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) von Elvis E ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) von Elvis E.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Yahweh (feat. Pâmela & Maaike) von Elvis E der Fall war.