Songtext zu 'Mr. Yakubu (feat. Vector)' von Falz

Mr. Yakubu (feat. Vector) ist ein Lied von Falz, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir?

A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Ah ah)
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

(Ah ah are you calling a dignity?)
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
The same Mr Yakubu?
Oju ati Orun?
Enu no dey work
Opolo ti burst

Na who do the law?
Na who kill the law?
Who people go ask?
Na who dem go call?
I been dey my own

Shey make I do like I no know wetin I know?
Or make I do like I no see wetin I see?
Shey make I be person wey no be wetin I be?
You must be stupid if you think you have a case
Mr Yakubu who came from out of space
Mr Yakubu who is not like Gowon

He’s not head of state
He doesn’t need a gun
He took the results verified by a lot
The honorable court even ruled back
Then that all parties can go ahead and access the source of their claims

Mr Yakubu is just a name
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
First argument
I ‘ll leave the rest for the next argument
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Calling me names)

Yeah!
Ki lo wi? Talk am make I hear
Olè
Alàtenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show

Thank you my lord
I respect you my lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó
O wá so fun p’ó ti joba tán, kón ma gbádébò
No be say the job clean, dem no get janitor
Evidence everywhere, everybody capture
Wetin you come write for inside your report card?
You think 200million people are not smart?

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Play Escuchar "Mr. Yakubu (feat. Vector)" gratis en Amazon Unlimited

Der häufigste Grund, den Text von Mr. Yakubu (feat. Vector) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Mr. Yakubu (feat. Vector) von Falz der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Mr. Yakubu (feat. Vector) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Mr. Yakubu (feat. Vector) von Falz singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Mr. Yakubu (feat. Vector) von Falz ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Mr. Yakubu (feat. Vector) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Mr. Yakubu (feat. Vector) von Falz geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Mr. Yakubu (feat. Vector) von Falz.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Mr. Yakubu (feat. Vector) von Falz der Fall war.