Songtext zu 'Bandana (feat. Asake)' von Fireboy DML

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Bandana (feat. Asake), nach dem du gesucht hast.

Bandana (feat. Asake) ist ein Lied von Fireboy DML, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG

But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner

Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni is coming (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)

Till eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)

Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
Dem no know wetin dey sup (dem no know wetin dey sup)
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking

All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni is coming (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)

Es gibt viele Gründe, den Text von Bandana (feat. Asake) von Fireboy DML kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Bandana (feat. Asake) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Zu wissen, was der Text von Bandana (feat. Asake) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Bandana (feat. Asake) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Bandana (feat. Asake) von Fireboy DML singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Bandana (feat. Asake) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Bandana (feat. Asake) hört? Den Text des Liedes Bandana (feat. Asake) von Fireboy DML zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Bandana (feat. Asake) von Fireboy DML geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Bandana (feat. Asake) von Fireboy DML.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Bandana (feat. Asake) von Fireboy DML, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Bandana (feat. Asake) von Fireboy DML der Fall war.