Songtext zu 'Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez)' von Goya Menor

Möchtest du den Text von Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) von Goya Menor kennen? Du bist am richtigen Ort.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) von Goya Menor gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

So easy (It's Nektunez yeah)
Hey ha!
Oya meno (ameno)
Oyadepe kirin
Hekedimi yana kukirin
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes (how the thing goes)

Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
Ha! You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Ha Hey!
Shebi you see how the thing goes (how the thing goes)
Ameno, oma nare imperavi ameno (oya tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who? And who?)
Mantire mo, ameno
Alright
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (ha)
Ameno dori me (ameno dori me)
Ameno dori me

Okay, okay ha!
This one no be zobo no be can juice
Go school e go school, you go dey pen tools
And na the parameter set you wan dey form too
See
Even your papa no fit save you
For all the calamity wen him pikin don do
Mehn, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you pay omo e don puff
Oh, boy, e don puff (ha, hey!)
Come on, let's go

Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Dorime
Ah, hey!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno (I say tell a man who blend you)
Dimere, dimere, mantiro (and who? And wh ?)
Mantire mo, ameno
Oma nare imperavi emu nare, ameno
Oma nare imperavi emu nare
Ameno, ameno do re
Ameno dori me
Ameno dori me
Ameno do
Dori me reo (okay)
Ameno dori me (okay, come on, let's go)
Ameno dori me (ah, okay)

Because you made it to the top throne
Let me see what my godfather can do
Coz He's a Father to the fatherless
A mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do na him be say you don gorg again
And -another time you go run again aswear

Shebi meka tamoa
Say my pikin no go join cult
You want to bam ba
You wanna chill with the big boys
Na you dey run kiti kiti
You dey run keta keta
No fit drink water drop cup
Hay ha!
Shebi you see how the thing goes
Ameno, oma nare imperavi ameno
Dimere, dimere, mantiro
Mantire mo

Zu wissen, was der Text von Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) von Goya Menor singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Goya Menor in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) von Goya Menor geholfen haben.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Ameno Amapiano (remix) (feat. Nektunez) von Goya Menor, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.