Songtext zu 'Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta)' von Goya Menor

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) von Goya Menor gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Goya Menór
Ameno
Okhiante kpe khere
DJ give me naya ku khere
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes
Ha, okay

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Ah, eh
Come on, let’s go

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ah, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes

Okay, come on, let’s go
Ah, okay

Because you made it to the top throne
Let me see what my God father can do
‘Cause He’s the Father to the fatherless
And the Mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
‘Cause if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
And who? And who?
Ah
Eh

Es gibt viele Gründe, den Text von Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) von Goya Menor kennenlernen zu wollen.

Zu wissen, was der Text von Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) von Goya Menor ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) von Goya Menor, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) von Goya Menor der Fall war.