Songtext zu 'Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela)' von GU3LA

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela), nach dem du gesucht hast.

Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela) ist ein Lied von GU3LA, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

(Tu-tu-tu)
(Uh-tu-uh-tu-tu-tu)

(Tu-tu-tu)
(Uh-tu-uh-tu-tu-tu)

Yeah
My baby, my valentine (yah)
Girl, na you dey make
My temperature dey rise
If you leave me, I go die (I swear)
You are like the oxygen I need to survive

I'll be honest
Your lovin' dey totori me
I'm so obsessed
I want to chop your nkwobi

Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see, ule
Nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing ọ

Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah

Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah

Baby girl, where you from come (eh)
Your body na follow come (yeah)
No be silicon (eh)
Baba God e finish work (eh-eh-eh-eh-eh)

Without you, I go fit lose my mind
Without you, I go fit fall and die
Without you, I go give all my life
Without you (without you)

Ule your body dey gbakam isi
Ule open am make I see, ule
Nyem love nwantiti
Wey fit make a bad man sing ọ

Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah

Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah, ah

You mean the world to me
You're my living fantasy
Ah, ay, ay
I love you
Ah, ay, ay
No one above you

Lover, don't give this love to nobody
Lover, don't call another nigga honey
Lover, lover
I wanna be your lover
Forever, forever

(Tu-tu-tu)
(Uh-tu-uh-tu-tu-tu)

(Tempo)
Ckay yo, yo
(July Sonic)

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela) von GU3LA ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass GU3LA in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Ckay Da Quebrada (Nwantiti Ama Uma Favela) auf der Platte sagt.