Songtext zu 'Imela' von Mercy Chinwo

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Imela, nach dem du gesucht hast.

Ayayayaya
Mmmmmmm
Ayayayaya
Nothing wey I get, wey you no give me ayayayaya
Nothing wey I get, wey you no give me

Imela o, to the one who never leaves me stranded
Imela o, to the one who never sleep nor slamber
Imela o, to the one who never leaves me stranded
Imela o, Jesus imela o

Nothing wey I get, wey you no give me, onye oma
Nothing wey I get, wey you no give me, onye oma
Nothing wey I get wey you no give me ayayaya ee
Nothing wey I get wey you no give me onye oma mu

I boast in you alone
I boast in you alone
I boast in you alone, Jesus
I boast in you alone
I boast in you alone

Cause nothing wey I get wey you no give me onye oma
Nothing wey I get wey you no give me onye oma mu ee
I can't boast anything with out your help
Without your grace onye oma mu ee

Nothing wey I get wey you no give me onye oma
Nothing nothing I'll be nothing without you Jesus
Where I for dey if you no guide me ayayayaya

Jesus oh-oh, who I for be if you no help me
Outside you I'm nothing with you I'm complete
Where I for dey if you no lift me my helper
Nothing wey I get wey you no give me onye oma mu ee

I boast in you alone
I boast in you alone
I boast in you alone Jesus
I boast in you alone
I boast in you alone
Nothing wey I get wey you no give me onye oma

Der häufigste Grund, den Text von Imela kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Zu wissen, was der Text von Imela sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Imela suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Imela von Mercy Chinwo geholfen haben.