Songtext zu 'Sure Thing' von Mercy Chinwo

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Sure Thing, nach dem du gesucht hast.

Liebst du das Lied Sure Thing? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Sure Thing von Mercy Chinwo? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Oh aye bada, abe
Oh aye bada, ade
And even if do dada aye
Na the sure thing to do

When God put song for your mouth oh
And melody in your heart o
Give am thanks o
'Cause na the sure thing to do
When God put song for your mouth oh
Your heart oh
Give am thanks oh
'Cause na the sure thing to do

If I tell you story
You self you no go believe
Na the thing wey I see
Na why I dey yarn you tori
Everything way I get oh
No be my power na by him grace

Na why I dey always give am praise
'Cause na the sure thing to do
This God am put song for my mouth
A melody in your heart

Give am thanks
'Cause na the sure thing to do
As God put song for your mouth
And melody in your heart
Give am thanks
'Cause Na the sure thing to do

Oh aye bada, abe
Oh aye bada, ade
And even if do dada aye
Na the sure thing to do

The sure thing to do na to give am praise
For the one wey him been do
The one wey him dey do
The one wey e dey about to do
Whether e good or bad (praise am)
E nack am plenty (praise am)
For all the testimonies, praise am oh
Na the sure thing to do

As you buy e motor (praise am)
As you build your house (praise am)
As your level change oh
Praise am oh, na the sure thing to do
Give am thanks oh
'Cause na the sure thing to do

You say, you say, you say
Sure thing, sure thing, sure thing (aye wo, aye wo, aye wo)
Sure thing oh, (aye wo, aye wo, aye wo)
Aye wo oh (aye wo, aye wo, aye wo)
Sure thing, sure thing, sure thing (aye wo, aye wo, aye wo)
Make you always dey give am praise oh (aye wo, aye wo, aye wo)
'Cause na only him be helper
When you build your house oh
Give am all the glory, so e go dey do more oh, oh, oh
Aye wo, aye wo, aye wo
Praise am, praise am, praise am

Es gibt viele Gründe, den Text von Sure Thing von Mercy Chinwo kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Sure Thing kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Sure Thing von Mercy Chinwo der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Sure Thing sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Sure Thing zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Sure Thing von Mercy Chinwo singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Sure Thing zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Sure Thing von Mercy Chinwo ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Sure Thing suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Mercy Chinwo in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Sure Thing sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Sure Thing auf der Platte sagt.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Sure Thing von Mercy Chinwo, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.