Songtext zu 'Lock Up (feat. Zinoleesky)' von Nonso Amadi

Möchtest du den Text von Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Lock Up (feat. Zinoleesky), nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied Lock Up (feat. Zinoleesky)? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Many men shall fall
Some of them might run
Better make I talk too much
Or make I no talk at all
Na your babe I call
Baby je ka lo

Baby girl feel my melody
Dey make I dey think am gan
This kind love wey you give me
Abi na miracle ye pa
Her name na Miracle ye pa

Top of the pinnacle ye pa
Fine fine girl from the east side
Her name na Miracle ye pa
Abi na miracle ye pa
Top of the pinnacle ye pa

But tell your guy make e lock up o
Lock up o, lock up, lock up o
E no go nice if you fuck up o
Fuck up o, fuck up, fuck up o

So tell your guy make e lock up o
Lock up o, lock up, lock up o
E no go nice if you fuck up o
Fuck up o, fuck up, fuck up o

See many man shall fall that day
If anybody try touch my bae
‘Cause I know my girl’s not touch and pay
If she no dey around ma fi oja gbe

Tell your guy make e lock up
Say the name and e don come
E no go make sense if you fuck up

As I dey do am, she dey want more
I dey knack am like gan gan
So if I call am she go run come

Charge her up like any other day
She thinks I'm Michael Faraday
She hit me up when she wants to escape
She knows I take her faraway

Charge her up like any other day
She thinks I'm Michael Faraday
She hit me up when she wants to escape
She knows I take her faraway

This kind love wey you give me
Abi na miracle ye pa
Her name na Miracle ye pa
Top of the pinnacle ye pa

Fine fine girl from the east side
Her name na Miracle ye pa
Abi na miracle ye pa
Top of the pinnacle ye pa

But tell your guy make e lock up o
Lock up o, lock up, lock up o
E no go nice if you fuck up o
Fuck up o, fuck up, fuck up o

So tell your guy make e lock up o
Lock up o, lock up, lock up o
E no go nice if you fuck up o
Fuck up o, fuck up, fuck up o

Guy make e lock up
Omo na two years
Everybody dey find me for two years
Be like say I owe people money o
I say make I give you all my two cents o

Omo na twelve years
I never see Port Harcourt for twelve years
Based on some complications
Pray say I go do show for New Years o

Omo I swear down o
Make I tell you how things dey get down o
Government men make you fear them o
Them dey carry gun and them get round o

Twenty bullets no fit kill love o
Baby this your love I dey think of o
I for dey my house, why I comot o
Now the officer say make I lock up o

Lock up o, lock up o
Lock up o, lock up o
Lock up o, lock up o
Lock up o, lock up o

Lock up o, lock up o
Lock up o, lock up o
Lock up o, lock up o
Guy make you lock up

Play Escuchar "Lock Up (feat. Zinoleesky)" gratis en Amazon Unlimited

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Lock Up (feat. Zinoleesky) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Lock Up (feat. Zinoleesky) hört? Den Text des Liedes Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass Nonso Amadi in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Lock Up (feat. Zinoleesky) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Lock Up (feat. Zinoleesky) auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Lock Up (feat. Zinoleesky) von Nonso Amadi der Fall war.