Songtext zu 'Bring It on' von P Square ft Dave Scott

Möchtest du den Text von Bring It on von P Square ft Dave Scott kennen? Du bist am richtigen Ort.

Life no dey sweet o eh
If some people no dey hate o
So use your number six o
Dey calculate, you go see the ratio
The beef sef na meat o
Whether na asun dem relate o
So bring your own crayfish o
We go mix o
Oh

Oh, oh, oh
Shey na dem talk say, we no go blow o o
Oh o o
Shey dem dey see us now
We don dey glow o
Take a look at me now ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

This life e no easy
So much hustling and bustling
Everyone is struggling
So make you no dey believe say
Since everyone is chasing
You never gonna make it
Never say No uh
Never give up
Keep your head up
Standing tall
And for sure uh
You go turn it up
Burn it up
Turn down for what

Shey na dem talk say, we no go blow
Shey dem dey see us now
We don dey glow
Take a look at me now ah ah
Take a look at me now ah ah
We running things in this town
Can't you see

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

I don't care who you are
Where you from or what you do
Just as long as you chasing money
Do what's right, never give up on it
Bring it on
Bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
Bring it on, bring it on
Are you ready
Unu ready
No matter how you try
Don't you ever fall
Keep your head up high
And standing tall
And rising, rising, rising
Keep it high
Rising, rising, ri-rise
Bring it on

Play Escuchar "Bring It on" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de P Square ft Dave Scott

Es gibt viele Gründe, den Text von Bring It on von P Square ft Dave Scott kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Bring It on kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Bring It on von P Square ft Dave Scott der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Bring It on sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Bring It on von P Square ft Dave Scott ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Bring It on hört? Den Text des Liedes Bring It on von P Square ft Dave Scott zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Bring It on von P Square ft Dave Scott.