Songtext zu 'Bunieya Enu' von P-Square

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Bunieya Enu, nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Bunieya Enu von P-Square gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied Bunieya Enu? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Bunieya Enu von P-Square? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Eiyeh (eiyeh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

Now, put your hands in the air
Wave'em up like you just don't care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey

Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate

Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, you dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank god it's friday and I go rock am like my bai-day
Oh oh oh oooh
I'm so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)

(As we dey) bunieya enu bunieya enu
Buni be nu ya enu, as we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oh, baba you too much ooh (baba you too much)
We thank god oooh
You too much oh (I say) you too much oh

Bunieya enu, bunieya enu
Bunieya enu, as we dey celebrate
Buni be nu ya enu, buni be nu ya enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu

Der häufigste Grund, den Text von Bunieya Enu kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Bunieya Enu von P-Square der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Bunieya Enu zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Bunieya Enu suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass P-Square in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Bunieya Enu sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Bunieya Enu auf der Platte sagt.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Bunieya Enu von P-Square, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.