Songtext zu 'Hold Me (feat. 6LACK)' von REMA

Hold Me (feat. 6LACK) ist ein Lied von REMA, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Hold Me (feat. 6LACK) von REMA gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied Hold Me (feat. 6LACK)? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Hold Me (feat. 6LACK) von REMA? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

(London)

Slow down, down
This my girl, very rough
This love I never see before
Body vibrate when she give me touch
She say I'm gifted, very gifted
She say na only me fit reach her deep end
She say na only me dey make her head swell
She dey thank jah for my existence

Close down
Can't you see the sign? Close down
Ain't no other girl is allowed
If you play silly games, it's a foul
She my girlfriend, not my partner
Na she I go carry meet my mama
Girly don't snitch, she's a gangster
She's a type of girl who wey no dey for banta

First date, she no dey to order
Ask for the bill, she bring her card out
Even if money no dey for her account
She still try, she still buga the matter
She no get big yansh, she no get big breast
She no dey even try to dey impress
Na only true love be her interest
I go take her matter serious like project

Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie

Cry, baby, if you leave me, I go cry
My next move, I cannot decide
I no dey find love, I get pride, pride
Look into my eyes
Tell me that you love me, do not lie
Many other girls, dey dem brag with their guys
Dem no dey show you bruises
Wey their makeup, dey hide
My girl no like drama, drama, oh
Fine like madonna-donna, oh
My friends dem dey halla, halla, oh
Say this love e dey shak am, shak am
So why e no go shak me? No go shak me?
I done find real one when dey very hard to see
No be fancy, this love e dey for real

Hold me, oh, baby, hold me, oh
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
Na you dey cool me down, baby, cool me
No go dey dull me, baby, dull me
I be your your Romeo, you be my julie

You might be the love of my life
I'll do all the things that you like
Know that's right, know that's right
Put you in all white like a bride, oh
I just wanna lick you up and down
Know I'm royalty, look at the crown
Not a stylist, but I get you out your gown
Go cray
But only when you say
Lost in your love like a maze
You know that I only wanna taste
Got me in shock like a tase
Oh, baby, hold me, oh, baby, hold me
And we gon' shine together just like a rollie
Might have to shoot up the spot, Montana, tony
I be your Romeo, you be my julie

Es gibt viele Gründe, den Text von Hold Me (feat. 6LACK) von REMA kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Hold Me (feat. 6LACK) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Hold Me (feat. 6LACK) von REMA singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Hold Me (feat. 6LACK) von REMA ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Hold Me (feat. 6LACK) hört? Den Text des Liedes Hold Me (feat. 6LACK) von REMA zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass REMA in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Hold Me (feat. 6LACK) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Hold Me (feat. 6LACK) auf der Platte sagt.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Hold Me (feat. 6LACK) von REMA.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Hold Me (feat. 6LACK) von REMA, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Hold Me (feat. 6LACK) von REMA der Fall war.