Songtext zu 'Reason With Me' von RudeBoy (Paul Okoye)

Möchtest du den Text von Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye) kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Reason With Me, nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye) gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow

She turn my love down low
She talk say I dey gbo-gbo
She wan know the koko, yeah
But I want to give you some love
She talk say I dey gbo-gbo
She still wan know the koko, yeah
If money no dey, na wetin she gain oh?
She tell me say she go run away
She go run very far away, yeah
As the raba don dey, the baby come dey mellow
See the baby don come again
You don forget back in the days
I been dey beg you to try, reason with me
If I no get today, I go get am tomorrow
Abi you want make I die?
E no easy for me
If I no get today, I go get am tomorrow
Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty

Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow

You see this life no be so
I remember, remember the month of December
No loving, no caring, no tender
You rejected my love 'cause I was broke
I been dey enter okada
From Idumota straight to Alaba (ewo)
How I wish say you believe me
Back then in Gwagwalada
Those days in Uniabuja
You insisted you don't need me
Girl I tried everythin' to spend my life with you, yeah
I been dey beg you to try, reason with me
If I no get today, I go get am tomorrow
Abi you you want make I die?
E no easy for me
If I no get today, I go get am tomorrow
Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty

Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow

If money no dey, na wetin she gain, oh
Na so she say she go run away
She go run very far away, yeah
As the raba don dey, the baby come dey mellow
See the baby don come again
You don forget back in the days
I been dey beg you to try, reason with me
If I no get today, I go get am tomorrow
Abi you you want make I die?
E no easy for me
If I no get today, I go get am tomorrow
I been dey beg you to try, reason with me
If I no get today, I go get am tomorrow
Abi you you want make I die?
E no easy for me
If I no get today, I go get am tomorrow
Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty

Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
Say one for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow
One for the money
Two for the dough
Three for the shawty
Yawa don blow

Play Escuchar "Reason With Me" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de RudeBoy (Paul Okoye)

Es gibt viele Gründe, den Text von Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye) kennenlernen zu wollen.

Zu wissen, was der Text von Reason With Me sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Reason With Me zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye) singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye) ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Reason With Me hört? Den Text des Liedes Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye) zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye) geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye).

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Reason With Me von RudeBoy (Paul Okoye), sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.