Songtext zu 'Balance (feat. Adekunle Gold)' von Simi

Möchtest du den Text von Balance (feat. Adekunle Gold) von Simi kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Balance (feat. Adekunle Gold), nach dem du gesucht hast.

Liebst du das Lied Balance (feat. Adekunle Gold)? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Balance (feat. Adekunle Gold) von Simi? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Alance bam bam

Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 oh

Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money
(Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance

Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam

Der häufigste Grund, den Text von Balance (feat. Adekunle Gold) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Balance (feat. Adekunle Gold) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Balance (feat. Adekunle Gold) von Simi singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Balance (feat. Adekunle Gold) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Balance (feat. Adekunle Gold) hört? Den Text des Liedes Balance (feat. Adekunle Gold) von Simi zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass Simi in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Balance (feat. Adekunle Gold) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Balance (feat. Adekunle Gold) auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Balance (feat. Adekunle Gold) von Simi geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Balance (feat. Adekunle Gold) von Simi.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Balance (feat. Adekunle Gold) von Simi, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.