Songtext zu ' Family Movement ' von Tilda

Möchtest du den Text von Family Movement von Tilda kennen? Du bist am richtigen Ort.

Family Movement ist ein Lied von Tilda , dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Family Movement von Tilda gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman
And them spend together as husband and wife
Eeh, family movement
But inside the family, husband get his own work to do
And wife get her own work
Person wey no do hin own fine
Nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi

If woman no chop, husband no dey happy
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba

Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa

Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeh, yyeye, aah, yeyee

When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family

Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want

So thank you papa and mama sweet people

Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you, Mama
I dey remember you Mama
Thank you for your help, o Mama, oo Mama

Play Escuchar " Family Movement " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Tilda

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Family Movement zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Family Movement zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Family Movement suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Family Movement hört? Den Text des Liedes Family Movement von Tilda zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Family Movement von Tilda geholfen haben.