Songtext zu ' Gimme Dat (feat. Ayra Starr) ' von Wizkid

Möchtest du den Text von Gimme Dat (feat. Ayra Starr) von Wizkid kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Gimme Dat (feat. Ayra Starr) , nach dem du gesucht hast.

Gimme dat ay ay

Gimme dat love, gimme peace of mind
No ṣere cure me with your waist line
I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof)
Baby na one-man race we dey run
So make you no come waste time
Uh nur, no pressure

Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings got me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o

Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o
God damn
Arabirin
God damn
E get the way your body make me feel excited
Loving you dey put me on a different mindset
Girl, na only you dey make me stick to one girl

God damn
Ẹlẹyinju ẹgẹ
God damn
Picture-perfect
No dey mind dem
Keep it private
Fọkan balẹ
If you need me, baby, I'll be right there
One more time for my lady o
Pump action you dey gbe mi o
Do me many things ti o le ye mi o
I'm ready if you're ready too

Gimme that love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
So many people wan lick my stew
So baby chill, make I survey your tools
And if I handle your two by two
You fit to scream, you go lose your cool
So may reasons are written in the stars
Oh my God, you are the reason I do what I do
So baby make you give me your love
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Make you gimme dat love
If you gimme, me I no go let go
Make you gimme, make I cure my sanko
Feelings gat me hitting on a freaky dance floor
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo
If I give you my love o
Make you no disappoint o
Me I got you for mind o

Der häufigste Grund, den Text von Gimme Dat (feat. Ayra Starr) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Gimme Dat (feat. Ayra Starr) von Wizkid der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Gimme Dat (feat. Ayra Starr) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Gimme Dat (feat. Ayra Starr) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Gimme Dat (feat. Ayra Starr) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Wizkid in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Gimme Dat (feat. Ayra Starr) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Gimme Dat (feat. Ayra Starr) auf der Platte sagt.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Gimme Dat (feat. Ayra Starr) von Wizkid.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Gimme Dat (feat. Ayra Starr) von Wizkid der Fall war.