Songtext zu 'No Stress' von Wizkid

Möchtest du den Text von No Stress von Wizkid kennen? Du bist am richtigen Ort.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes No Stress von Wizkid gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied No Stress? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von No Stress von Wizkid? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

I got the pretty, pretty lady, wey no like no stress
She got her own, but she need some love
She got her own, but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love

Tell me say na only me dey cool her stress (hol' am)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her cum
She tell me say na me dey keep her warm

Whine on my body, baby, whine dat
She tell me say my love make her whine dat
She tell me say my love make her climax
She tell me say na only me dey make her move, dey groove
Dey make her feel alright now (yeah)

Girl, your body callin' me right now
Girl, so me need to say my mind now
Make you suck, make I fuck
Baby, right now

I've been waitin' for tonight, night-night
When the energy feels right, right-right
Where my touch make you feel right, right-right
Say tonight we come alive, 'live-'live

Make you drink up while we reminisce (hol' am)
Say a prayer for our enemies (oh, yeah)
Say my love na your remedy (oh, yeah)
Baby girl, you mean a lot to me (a lot to me)

I got the pretty, pretty lady, wey no like no stress
She got her own, but she need some love
She got her own, but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love

Tell me say na only me dey cool her stress (hol' am)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her cum
She tell me say na me dey keep her warm

She tell me say na only me dey make her feel alright
Then she tell me say na only me dey make her feel alright (yeah-yeah)
After the gbege me and my baby, yeah, we cuddle every night
She dey ride it like a bike, but in a thousand miles
Steady while she ridin', and she gentle when she ride

This kind whine fit make man wan kpai
This one you show me wan dey pass my eye
When the matter burst, baby girl, na you go tian

I've been waitin' for tonight, yeah-yeah
She say Wizzy be the man, yeah-yeah
She say Wizzy get the stamina
Won wa mi o
Omoge nwa mi na

Make you drink up while we reminisce (hol' am)
Say a prayer for our enemies (oh, yeah)
Say my love na your remedy (oh, yeah)
Baby girl, you mean a lot to me (a lot to me)
I got the pretty, pretty lady, wey no like no stress

She got her own, but she need some love
She got her own, but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol' am)

She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her cum
She tell me say na me dey keep her warm
Show me one thing that got you trippin'

Show me one thing dey make you want some more
South London girl make me trip
South London girl dey make my head dey burst
Got back to my Asian girls (hol' am)

As I say big up, my Jamaican girls (oh Lord)
As I say big up, my African girls
I get lady for my yard wey no dey make me rest
I got the pretty, pretty lady, wey no like no stress

She got her own, but she need some love
She got her own, but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol' am)

She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her cum
She tell me say na me dey keep her warm

Der häufigste Grund, den Text von No Stress kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit No Stress von Wizkid der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von No Stress sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes No Stress zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie No Stress von Wizkid.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie No Stress von Wizkid, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.