Songtext zu 'CIA (Criminal In Agbada)' von Yemi Alade

Wenn du lange nach dem Text des Liedes CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied CIA (Criminal In Agbada)? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

Der häufigste Grund, den Text von CIA (Criminal In Agbada) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Zu wissen, was der Text von CIA (Criminal In Agbada) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von CIA (Criminal In Agbada) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr CIA (Criminal In Agbada) hört? Den Text des Liedes CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass Yemi Alade in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes CIA (Criminal In Agbada) sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied CIA (Criminal In Agbada) auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes CIA (Criminal In Agbada) von Yemi Alade der Fall war.