Songtext zu 'Give Dem' von Yemi Alade

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Give Dem, nach dem du gesucht hast.

From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give dem everyday
We dey balll

See me I no come here for play
I just come here to jaiye
Omo no be game ooh
No be alibumaye
Owo yanpu yanya so I call omo aiye mi
Ka yin gawa ball ooh from Sunday to Sunday

From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give dem everyday
We dey balll
From Naija to California
Singapore down to Maley
We dey give dem everyday
We no dey borrow, ohooo

All my ladies give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels give dem, give dem
Give dem, give dem give dem
All my levels give dem, give dem, give dem
Give dem , give dem, give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels

Ijo die e di ee
Omo lopolopo
Omo yami yani
Ama yomi yemi o
Ijo die e di eeh
Omo lopo lopo
Omo yami yani
Ama yomi yemi yoh

From Naija to California
Singapore down to Maley
We dey give dem everyday
We dey ball
From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give dem everyday
We no dey borrow

All my ladies give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem
All my levels give dem , give dem
Give dem, give dem give dem
All my levels give dem,give dem, give dem
Give dem , give dem, give dem
Give dem, give dem, give dem, give

From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give dem everyday
We dey ball
From Naija to California
Singapore down to Malay
We dey give dem everyday
We no dey borrow

Omo yami yani
Yemi Alade
Yeah

Es gibt viele Gründe, den Text von Give Dem von Yemi Alade kennenlernen zu wollen.

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Give Dem von Yemi Alade der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Give Dem sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Give Dem zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Give Dem von Yemi Alade singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Es ist wichtig zu beachten, dass Yemi Alade in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Give Dem sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Give Dem auf der Platte sagt.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Give Dem von Yemi Alade, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.