Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Na Gode (feat. Selebobo), nach dem du gesucht hast.
Wenn du lange nach dem Text des Liedes Na Gode (feat. Selebobo) von Yemi Alade gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.
Liebst du das Lied Na Gode (feat. Selebobo)? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Na Gode (feat. Selebobo) von Yemi Alade? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.
Baba I thank You, Oluwa Na Gode o
Yemi Alade iye eh eh
Selebobo dey hia o!
Chineke Na Gode o
Person wey hustle suppose to chop
E supposed to pop, e suppose to chill ebelebe
Person wey work suppose to dance, e suppose to rock
E suppose to flex ebelebe iye eh eh
But don't you forget iyo say no be by might iyo
Always be thankful o Oluwa Na Gode o
Brother no be crime iyo to spend your money
But always be thankful o maka ife adigo mma oh
Even if you no get iyo, no get iyo never forget to say
Baba I thank you, Oluwa Na Gode o
And if you too get iyo, too get iyo never forget to say
Baba I thank you (Daalu), Chineke Na Gode!
Selebobo o!
Person wey drive suppose to park, e no suppose to lack
Suppose to pack money ebelebe
Imana onye Na-Agba mbo suppose to hammer
E suppose to hammer o
E suppose to make am o ebelebe iya eh
But never forget iyo say no be by might iyo
Always be thankful Oluwa Na Gode
Sister no be crime iyo to spend your money
But always be thankful o Maka n'ife adigo mma oh!
Even if you no get iyo, no get iyo never forget to say
Baba I thank you, Oluwa Na Gode o
And if you too get iyo, too get iyo never forget to say
Baba I thank you, Chineke Na Gode o
Pop Rosé, no more enemy iye eh eh
Pop champagne, no more complain eh
If you dey live for Lekki or you dey live for shitta o
Make you dey pop anything, cos all na popping
We rocking Versace o, we driving Ferrari
We cruising Bugatti o, forever and ever o
We going higher o, we no go retire o
We getting paper o, this is my desire o
Even if you no get iyo, no get iyo never forget to say
Baba I thank you, Oluwa Na Gode o
And if you too get iyo, too get iyo never forget to say
Baba I thank you (Yo waa), Chineke Na Gode
Eshe Baba, Eshe Baba
Yemi Alade iye eh eh
Selebobo dey hia o!
Chineke Na Gode o!
(Selebobo on da beat)
Der häufigste Grund, den Text von Na Gode (feat. Selebobo) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?
Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Na Gode (feat. Selebobo) von Yemi Alade der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.
Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Na Gode (feat. Selebobo) hört? Den Text des Liedes Na Gode (feat. Selebobo) von Yemi Alade zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.
Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Na Gode (feat. Selebobo) von Yemi Alade.
Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Na Gode (feat. Selebobo) von Yemi Alade, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.
Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Na Gode (feat. Selebobo) von Yemi Alade der Fall war.