Songtext zu 'Night and Day' von Yemi Alade

Möchtest du den Text von Night and Day von Yemi Alade kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Night and Day, nach dem du gesucht hast.

Night and Day ist ein Lied von Yemi Alade, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Liebst du das Lied Night and Day? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Night and Day von Yemi Alade? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

E dey do me night and day day
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every night and day day
He dey call me night and day day

Omoge omoge oh
You need to call your baby
E dey worry me oh
Tell di boy to leave me
Sare wa gba
See wetin the boy dey tell me
Telling me all he know
Make I come for the kini

Say e dey calabar
Omo e dey maraba
E get big cassava
E say wanna na pana
Mo ti pana o mo ti jina o
For ur matter o I dey soko
Mo ti pana, o mo ti jina
Na hin e di tell me night and day day

Night and day day (ahaaa)
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every night and day day
He dey call me night and day day

Omo night and day day (day day)
He dey follow me go my area (day day, day day)
He want follow me know my place oh (day day)
Say turn turn me oh (turn turn me)
Anything you need fan con me oh

He say he dey calabar
Omo e dey maraba
E get big cassava
E say wanna pana
Mo ti pana o mo ti jina
For ur matter o I dey soko
Mo ti pana o mo ti jina oh
Na him e dey tell me night and day day

Night and day day (aaah)
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every night n day day
He dey call me night and day o

Omo night and day day
Omo night and day day
Omo night and day day
Night night and day day

Say he dey calabar
Omo e dey maraba
E get big cassava
E say wanna na pana
Mo ti pana oh mo ti jina
For your matter oh I dey soko
Mo ti pana oh mo ti jina
Na hin e dey tell me night and day

Night and day day (aaah)
Lundi, mardi, mercredi, jeudi
Every and day day
He dey call me night and day day

Koukwissa
Joukouma
Je m’appelle Yemi Alade, aah
Me touche pas monsieur
Je ne suis pas ton amie
Hey ! Night and day day aahaa

Zu wissen, was der Text von Night and Day sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Night and Day zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Night and Day von Yemi Alade singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Night and Day hört? Den Text des Liedes Night and Day von Yemi Alade zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass Yemi Alade in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Night and Day sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Night and Day auf der Platte sagt.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Night and Day von Yemi Alade.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Night and Day von Yemi Alade, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.