Möchtest du den Text von Nobody von Yemi Alade kennen? Du bist am richtigen Ort.
Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Nobody, nach dem du gesucht hast.
You say you want a lover not a fighter
Person wey go make him head to calm down
If I ever leave you call me bastard (bastard)
Baby why you acting like this
Shey because I love you pass Gladys oh
Ofe owerri no be Chinese
No one go love you like this
Go fit to love you like this (nobody)
Go fit to kiss you like this o (nobody)
Aah (nobody)
So baby listen when I say say (nobody)
Me I go love you everyday day (nobody)
Even when you no get I go dey dey (nobody)
See your baby she be U.G.L.Y.
I'm the C.U.T.E.
So baby pick me
Baby come on pick me na
So baby whats it’s gonna be
Because the time is ticking as e be
Ejo e dakun baby mapa me
I dey beg o
For your love o, for your love o
For your love o, for your love o
I dey beg o, I dey beg o
For your love, ooo
No one go love you like this
Go fit to love you like this (nobody)
Go fit to kiss you like this o (nobody)
Aah (nobody)
So baby listen when I say say (nobody)
Me I go love you everyday day (nobody)
Even when you no get I go dey dey (nobody)
See your baby she be U.G.L.Y.
I'm the C.U.T.E.
So baby pick me
Baby come on pick me now
You say you want a lover and not a fighter
Person wey go make him head to calm down
If I ever leave you call me bastard
All the all the way to Jupiter Jupitar ehn
Original love no be copycat ehn
Brown skin like tropical, yeah
Shey na the way she dey waka
Abi na the Bobby or na baka
Wetin be the koko for the matter
No one go love you like this (nobody)
Go fit to love you like this (nobody)
Go fit to kiss you like this o (nobody)
Aah (nobody)
So baby listen when I say say (nobody)
Me I go love you everyday day (nobody)
Even when you no get I go dey dey (nobody)
See your baby she be U.G.L.Y.
I'm the C.U.T.E.
So baby pick me
Baby come on pick me now
Der häufigste Grund, den Text von Nobody kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?
Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Nobody von Yemi Alade singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.
Ein sehr häufiger Grund, den Text von Nobody zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.
Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Nobody von Yemi Alade geholfen haben.
Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Nobody von Yemi Alade.