Möchtest du den Text von Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) von Yemi Alade kennen? Du bist am richtigen Ort.
Liebst du das Lied Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross)? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) von Yemi Alade? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.
Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my gosh, oh
‘My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, I'm taken
It's the boss, yes
All black in the brand new Porsche
No doubt baby it's that boy
Hit up, huh, it's Rick Ross
Caught a flight and jumped up right here
AP, iced out the neck
Hunnid bottles all at once
Lights come on, that's when I get done
Double M number one (Maybach Music)
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum
I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!
For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)
What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken
Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, am taken
Ah!
Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo
‘My Tomatoe Joss’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah!)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me
Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, lova (Swaps swaps)
Lova, lova
Summer, summer, summer
Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.
Ein sehr häufiger Grund, den Text von Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.
Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) von Yemi Alade ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.
Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.
Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) hört? Den Text des Liedes Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) von Yemi Alade zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.
Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) von Yemi Alade geholfen haben.
Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) von Yemi Alade.
Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) von Yemi Alade der Fall war.