Songtext zu 'Poverty (part. Funke Akindele)' von Yemi Alade

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Poverty (part. Funke Akindele), nach dem du gesucht hast.

This your girl Jenifa
Poverty no go locate all of us o
Mo wani o wan tele gbe de gba fi lu gidi ni dun o
Anything you touch, e go dey successful
You know what time it is
You know what time it is

Ooh yeye yeye yeye ah aaah
Ooh yeye yeye yeye yee eh
Oh yoh (you know what time it is)
No no no no no no

I no wan see poverty for my life rara o (rara, rara)
I no wan see poverty for my life rara o (rara, rara)
I no wan see poverty for my life (rara)
Poverty for my life (rara)
Poverty for my life rara o (rara)

Say no no no, no no no no no
Say no no no, no no no no no
Say no no no (no no no no)
No no no, no no no no no no
Say no no no, no no no no no

My time na money, I dey use am well o
Baba God dey bless me I dey spend am well o
Count your blessings my brother
Oh uh oh my sister
Name them one by one
One two three four five

Poverty na disease and me I no want to sick
Jah wey dey here for we, problems run far from me
Wo yo yoooo, wo yo yooo
Blessings upon blessings go follow me

I no wan see poverty for my life rara o (rara, rara)
I no wan see poverty for my life rara o (rara, rara)
I no wan see poverty for my life (rara)
Poverty for my life (rara)
Poverty for my life rara o (rara)

Say no no no, no no no no no
Say no no no, no no no no no
Say no no no (no no no no)
No no no, no no no no no no
Say no no no, no no no no no

Poverty na disease and me I no want to sick
Jah wey dey here for we, problems run far from me
Wo yo yo, wo yo yoooo
Blessings upon blessings go follow me

See me now, I’m shining
Prosperity follow me
See me now, I’m smiling
Na excellence follow me
Everywhere I go na so so so so currency o (yafun yafun)
I no wan see poverty for my life rara o

I no wan see poverty for my life rara o
I no wan see poverty for my life rara o
I no wan see poverty for my life (rara)
Poverty for my life (rara)
Poverty for my life rara o (rara)

Say no no no, no no no no no
Say no no no, no no no no no
Say no no no (no no no no)
No no no, no no no no no no
Say no no no, no no no no no

Na wetin concern us
Na who be this yo eh?
(Vtec the awesome)
Yea yea, shining bobo
Ah eh
Say na me be this o

Nothing can stop you
Keep moving
Poverty no go locate us
Na successful go dey locate us
Na excellence go dey locate us
This’ your girl Jenifa
Catch ya lera
Thank you

Der häufigste Grund, den Text von Poverty (part. Funke Akindele) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Poverty (part. Funke Akindele) von Yemi Alade der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Poverty (part. Funke Akindele) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Poverty (part. Funke Akindele) von Yemi Alade singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Poverty (part. Funke Akindele) von Yemi Alade.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Poverty (part. Funke Akindele) von Yemi Alade, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Poverty (part. Funke Akindele) von Yemi Alade der Fall war.