Songtext zu 'Oyi' von 2Baba

Möchtest du den Text von Oyi von 2Baba kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Oyi, nach dem du gesucht hast.

Oyi ist ein Lied von 2Baba, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Liebst du das Lied Oyi? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Oyi von 2Baba? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Oh alright
Yeah yeah yeah

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Play Escuchar "Oyi" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 2Baba

Es gibt viele Gründe, den Text von Oyi von 2Baba kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Oyi kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Oyi von 2Baba der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Oyi von 2Baba singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Oyi suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Oyi von 2Baba geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Oyi von 2Baba.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Oyi von 2Baba der Fall war.