Songtext zu 'For Instance' von 2face Idibia

Möchtest du den Text von For Instance von 2face Idibia kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes For Instance, nach dem du gesucht hast.

For Instance ist ein Lied von 2face Idibia, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes For Instance von 2face Idibia gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied For Instance? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von For Instance von 2face Idibia? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

[Whistling]

Eh!...Chineke me!... Ew!

Ala oyi e! (4x)

Verse 1
See, for instance
Say I be one wey dey give chance
Say I be one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree
I fit to create chance
But now I am not of importance
Cos now I am looking from a distance
And that's why you give them the chance
To do all that and
To turns to victim of circumstance
Them just dey ignore our existence
Them take excuse dey use excuse to buy chance
Ai, like them no know say we dey
Them dey use us dey play
As we get a sip of singlance ?
When we stand for resistance
All in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, land
Oh my God!
Ala oyi e!

Chorus
If you feel what am feeling
If you feeling my flow
And you know say it is so
Ala oyi e!
In your house o or you in a motor
And you care about it, so
Ala oyi e!
This thing is affecting your being
And is killing your soul
Ala oyi e!
Ala oyi e!
For the thing wey you see
Wey edey make you ala oyi e!
See this type of thing we we dey feel
Wey edey make we dey want to dey
Ala oyi e!
Even if I want to dey cheat
I go still dey want to dey
Ala oyi e!
Stand, look around you
And I bet you go dey want to dey
To dey ala oyi e!.
Ala oyi e!
For the thing wey u see wey edey make you ala oyi e!

Verse 2
For instance
Say na me be Baale of Nigerians
Say I go dey respect your own stance
Say I go create a scenery for better to plenty
So dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
To make suffer to full in abundance
To make me to run run away
To a place where ebi say
I go dey feel like Europeans
Where them go respect my skills for instance
Where them no go just dey dey play pranks
On top of people wey work the way
Wey give them the key
To dey chop to their substance
When them dey just we be freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans eh
Edey create annoyance for my heart
So ala oyi e!

Repeat Chorus

Ala oyi e (4x)

Verse 3
Make we dey give chance
Instead of to gather money
Wey edey go France

Ala oyi e! till fade

Chineke e!

Es gibt viele Gründe, den Text von For Instance von 2face Idibia kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von For Instance kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit For Instance von 2face Idibia der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von For Instance sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von For Instance zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes For Instance von 2face Idibia ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von For Instance suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr For Instance hört? Den Text des Liedes For Instance von 2face Idibia zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie For Instance von 2face Idibia, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.