Songtext zu 'Commas' von Ayra Starr

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Commas, nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Commas von Ayra Starr gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off (log off)
Mowa friendly and conscious (and conscious)
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no, no, no, no)
Dem telly me make I show love (show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me (oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to isokuso
I'm not ready for confusion (no)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (on gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

Es gibt viele Gründe, den Text von Commas von Ayra Starr kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Commas kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Commas zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Commas von Ayra Starr singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Commas von Ayra Starr ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Commas von Ayra Starr geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Commas von Ayra Starr.