Songtext zu 'Anybody' von Burna Boy

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Anybody, nach dem du gesucht hast.

Liebst du das Lied Anybody? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Anybody von Burna Boy? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Es gibt viele Gründe, den Text von Anybody von Burna Boy kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Anybody kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Zu wissen, was der Text von Anybody sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Anybody zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Anybody von Burna Boy ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Anybody suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Anybody hört? Den Text des Liedes Anybody von Burna Boy zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Anybody von Burna Boy.