Spell (remix) ist ein Lied von Chiké, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.
Wenn du lange nach dem Text des Liedes Spell (remix) von Chiké gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.
Liebst du das Lied Spell (remix)? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Spell (remix) von Chiké? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.
Made a promise to myself
I go face my front
I don resolve
I no fit look back
But the way wey you suddenly change my mind
E dey one kind
Oh the truth be say
I no use my eye
Uh the truth be say
I no use my eye
She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny
She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny
This kind of love dey totori
Medicinal for my body
(Girl I'm)
Analyzing this your body
I no fit deny
(Oh no)
Dangbana shock me for body
This kind of love dey cause konji
(You dey)
Mesmerize me with your body
I no fit deny
(Oh no)
With the way you smile
And you shine your 32
E dey make me happy too
E dey make me feel over the Moon
Oh
I no fit deny
Omalicha how you dey do am
She cast a spell on me
(She cast a)
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
I no fit deny
She do something to me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
(I no fit deny oh)
I no fit deny
She cast a spell
Ebelebe
She knack me otumokpo
(I no fit deny)
She cast a spell oh
Spell oh
(I dey feel am dey work)
I no fit deny
I no fit deny
She cast a spell on me
I dey feel am dey work
Ahah
I no fit deny
(I no fit deny)
I no fit deny
She do something to me
I dey feel am for body
(I dey feel am)
I no fit deny
I no fit deny
Oh no
I no wan do
Oh I no wan do
I no wan do again
I no wan do
Oh
I no wan do
I no wan do
I no wan do again
I no wan do
Wan do
Der häufigste Grund, den Text von Spell (remix) kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?
Zu wissen, was der Text von Spell (remix) sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.
Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Spell (remix) von Chiké singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.
Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Spell (remix) suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.
Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Spell (remix) von Chiké geholfen haben.
Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Spell (remix) von Chiké, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.