Songtext zu 'FEM' von Davido

Möchtest du den Text von FEM von Davido kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes FEM, nach dem du gesucht hast.

FEM ist ein Lied von Davido, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes FEM von Davido gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied FEM? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von FEM von Davido? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Napji killing this one
Baddest
E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk

Fem
Baddest
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk

Fem
And di baddest
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?

Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para

Dem go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much

'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star

I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me

Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Napji killing this one

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes FEM zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied FEM von Davido singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes FEM von Davido ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von FEM suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Davido in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes FEM sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied FEM auf der Platte sagt.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes FEM von Davido der Fall war.