Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Pami, nach dem du gesucht hast.
Pami ist ein Lied von DJ Tunez, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.
Pami, mm-mm
Na me
Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh
Shey we go make am till the morning
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (Mo gbe o)
If we do am make we softly now
'Cause all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o woah woah woah)
Yea
Ebelebe m oh woah ou woah
See your love is so insane oh
Na only you wey fit tame oh
This my head wey dey craze oh
Baby, girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I am not afraid to let you know say
Say na you I want and I'm loving the things you dey make me do now
Go shawty, don't treat me like a fool now
Oh baby
Baby girl, I no be jew now, go shawty
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami oh
O pami, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami
Mi señor, señor
Somebody call the popo (Popo)
I want to report a murder case (Murder)
Somebody call the popo, on my baby oh
One man down on the love highway (Oh no)
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me, oh why, oh why
Somebody call the popo (Popo)
This love e go make me commit oh
My baby oh, do me tender olomi oh
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami, pami, pami, pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami, pami, pami
Melatonin overdose
One shot, polly, I have to blow
I get high when my life is low
'Cause up, there it just feels like home
Everywhere maranma
No time to check calendar
No time, you can't kill my vibe oh
You can't kill my vibe
Pami, pami oh gbon gbon
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh
Because me I no get time, pami oh
Baby, don't kill my vibe, pami oh
Major Tunez
Otras canciones de DJ Tunez
Es gibt viele Gründe, den Text von Pami von DJ Tunez kennenlernen zu wollen.
Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Pami von DJ Tunez der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.
Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Pami von DJ Tunez ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.
Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Pami suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.
Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Pami hört? Den Text des Liedes Pami von DJ Tunez zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.
Es ist wichtig zu beachten, dass DJ Tunez in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Pami sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Pami auf der Platte sagt.
Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Pami von DJ Tunez geholfen haben.
Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Pami von DJ Tunez.