Songtext zu 'Ego' von Djinee

Möchtest du den Text von Ego von Djinee kennen? Du bist am richtigen Ort.

Ego ist ein Lied von Djinee, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Verse 1
If I die now,I go happy say,
Say when I dey this world
I don fall in love
Which one u dey e
Wey u dey treat me so
I don beg, I don do everything
But u tell me say u need time and
U no fit dey wit me
Na so I vow,
Anyway I dey go, Ewo!

Chorus 2x
If u help me see Ego,
Make u tell am I don go,
She no look me and so
Don pack my load go, Ewo!

Verse 2
No be say I no show how I feel
No be say I no ever show you say I dey real
Everybody don know say I fit do anything for you
I go die for you
Everybody dey laff me cos dem know u be my life
I don say I go marry
cos in u I see my wife
Baby oh!
I go take am 4 bus
I go take am 4 train
For this place I no fit stay eh!
Ewo!

Repeat Chorus 2x

Verse 3
I know say u dey hear my voice
cos this song na im I write for you
I dey go find one place where I go hide my head
Cos I wan start my whole life anew

Repeat Chorus

She don leave me and so so
Eh Eh Eh Ewo!
Ego Ego Ewo!
(see ego tell am I don go)
Why u do me so
Why u do me like this oh
I dey beg (2x)
I dey pack my load go
Oh oh!

If I die now I go happy say
Say when I dey this world I don fall in love

Play Escuchar "Ego" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Djinee

Es gibt viele Gründe, den Text von Ego von Djinee kennenlernen zu wollen.

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Ego von Djinee der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Ego sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Ego von Djinee singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Ego zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Ego hört? Den Text des Liedes Ego von Djinee zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Ego von Djinee.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Ego von Djinee der Fall war.