Möchtest du den Text von Better Thing von Joeboy kennen? Du bist am richtigen Ort.
Better Thing ist ein Lied von Joeboy, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.
Liebst du das Lied Better Thing? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Better Thing von Joeboy? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah
Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Better Thing von Joeboy der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.
Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Better Thing von Joeboy singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.
Ein sehr häufiger Grund, den Text von Better Thing zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.
Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Better Thing von Joeboy ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.
Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Better Thing hört? Den Text des Liedes Better Thing von Joeboy zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.
Es ist wichtig zu beachten, dass Joeboy in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Better Thing sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Better Thing auf der Platte sagt.
Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Better Thing von Joeboy.
Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Better Thing von Joeboy, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.