Songtext zu 'All Over' von Magixx

Möchtest du den Text von All Over von Magixx kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes All Over, nach dem du gesucht hast.

I go wait if na ten years e go take
Only you fit light my fire
Kele won't you be mine
Where you dey
Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine

Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
Your too sure enter for me

Oh ohh ohh oh ohh ohh
All over all over all over all over
All over gain yeah
Way you whine no be lie so divine
Say you fit take all of my pain yeah
All over all over all over all over
All over gain yeah
Shey you dey beside me yeah eh

Me never see this kind of love
You make want dey faraya
Say you go cause kasala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give you luiz bag and Gucci
The way biggie down is stupid
Omo it's stupid

Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
Your too sure enter for me

Oh ohh oh ohh ohh ohh
All over all over all over all over
All over gain yeah
Way you whine no be lie so divine
Say you fit take all of my pain yeah
All over all over all over all over
All over gain yeah
Shey you dey beside me yeah eh

Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
Your too sure enter for me

Play Escuchar "All Over" gratis en Amazon Unlimited

Es gibt viele Gründe, den Text von All Over von Magixx kennenlernen zu wollen.

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit All Over von Magixx der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von All Over sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied All Over von Magixx singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von All Over zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes All Over von Magixx geholfen haben.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes All Over von Magixx der Fall war.