Songtext zu 'Away' von P-Square

Möchtest du den Text von Away von P-Square kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Away, nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Away von P-Square gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

[Peter]
Ileke lo’ma jiya

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause now we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

[Paul]
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Peter]
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Paul]
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)

[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

[Peter]
Ileke lo’ma jiya
Ileke lo’ma jiya

Play Escuchar "Away" gratis en Amazon Unlimited

Zu wissen, was der Text von Away sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Away von P-Square singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Es ist wichtig zu beachten, dass P-Square in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Away sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Away auf der Platte sagt.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Away von P-Square.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Away von P-Square, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Away von P-Square der Fall war.