Songtext zu 'Finesse' von Pheelz

Möchtest du den Text von Finesse von Pheelz kennen? Du bist am richtigen Ort.

Finesse ist ein Lied von Pheelz, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Finesse von Pheelz gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

And I've been living fast life but I see it in slow mo
And you see my lifestyle I got G's in the turbo
See many people dey outside wey dey feed man Zobo
Oh, no
And me I stand dey defend like Joseph Yobo

Bad girl say she wan Netflix and chill
So I chati girl give am warning
If you fall in love girl it's certain
You go chop breakfast I'm not capping
Can you see dribble Amokachi
I'm not faking this no Fugazzy
You see this feelings I'm not catching
Omo kpe stand fit I just wan dey

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Ahhh finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

F I N E S S E fit be the reason why your bobo wan dey jealous me
If you wan dey take am serious I dey do tospi
No fit to resonate I'm on a different frequency
I don't think it's necessary
I'll be damned if there's somebody that can do like me
Mehn I be like Mo Salah coming up the right wing
I cut through your defender you no need to tell me
I must, finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

Finesse
And you know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you're not careful

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Aah, finesse
If I broke na my business
Ama Shayo e go bright o
Folake for the night o

Ridimahkoolayo
Ema fe jo mi Sun won
Ema fe jo mi Sun won o

Play Escuchar "Finesse" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Pheelz

Der häufigste Grund, den Text von Finesse kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Finesse zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Finesse suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Finesse von Pheelz der Fall war.