Songtext zu 'Trouble Maker' von REMA

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Trouble Maker, nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Trouble Maker von REMA gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied Trouble Maker? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Trouble Maker von REMA? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I'm Jahgo
I've been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Es gibt viele Gründe, den Text von Trouble Maker von REMA kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Trouble Maker kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Trouble Maker zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Trouble Maker von REMA ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Trouble Maker suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass REMA in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Trouble Maker sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Trouble Maker auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Trouble Maker von REMA geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Trouble Maker von REMA.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Trouble Maker von REMA, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Trouble Maker von REMA der Fall war.