Songtext zu 'Asiwaju' von Ruger

Möchtest du den Text von Asiwaju von Ruger kennen? Du bist am richtigen Ort.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Asiwaju von Ruger gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Liebst du das Lied Asiwaju? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Asiwaju von Ruger? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me gen-z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my laba laba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, you don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

I'm on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
When I say kukuruku! Cook that thing
Who dey che- who dey check am, oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be jjc
I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same thing
Canoe no be jet ski, omo you say wetin
No go reason me less, omo you go chop craping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Play Escuchar "Asiwaju" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Ruger

Es gibt viele Gründe, den Text von Asiwaju von Ruger kennenlernen zu wollen.

Der häufigste Grund, den Text von Asiwaju kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Asiwaju zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Asiwaju von Ruger ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Asiwaju suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Asiwaju hört? Den Text des Liedes Asiwaju von Ruger zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Asiwaju von Ruger.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Asiwaju von Ruger der Fall war.