Songtext zu 'Corny' von REMA

Möchtest du den Text von Corny von REMA kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Corny, nach dem du gesucht hast.

Liebst du das Lied Corny? Kannst du nicht ganz verstehen, was es sagt? Brauchst du den Text von Corny von REMA? Du befindest dich am Ort, der die Antworten auf deine Sehnsüchte hat.

Ozedikus nwanne!
Hmm, hmmm
This your body wey you give me e dey make me wan dey do
Wan dey do, like aguu na gu m'
Guu na gu m', like aguu na gu m'
Sasha make you give me shito
E dey make me wan dey do
Wan dey do
Like aguu na gu m'
Guu na gu m', like aguu na gu m'
Make you no go do do do do corny
My baby o
Do do do do corny
My baby o
Do do do do corny aww
Make you no go do do do do corny my baby o
Do corny, my baby o
Do do do do corny aww
Girl I be motor pon pon my horn o
Odo yewu you dey kpongolo my body o
Marry me girl this one no funny, aww
Is a miracle oya come taste my money o
I carry you oya come meet my mommy o
E be you wey dey ginger my body, aww

Me I don go soji
The thing dey sweet my body, ahh
M' ga enyegbu m' nsogbu
Odo yewu my honey ahh
Sweet pass curry
I marry you my honey
You dey tingologo my body aw
You dey tingologo my... (ngwa!)
This your body wey you give me e dey make me wan dey do
Wan dey do, like aguu na gu m'
Guu na gu m', like aguu na gu m'
Sasha make you give me shito
E dey make me wan dey do
Wan dey do, like aguu na gu m'
Guu na gu m', like aguu na gu m'
Make you no go do do do do corny
My baby o
Do do do do corny
My baby o
Do do do do corny aww
Make you no go do do do do corny my baby o
Do corny, my baby o
Do do do do corny aww
Yay, this your body na miracle, uhh
Cha cha body na durable, uhh
This baka very visible, uhh
This your body na miracle, uhh
Your body na miracle, uhh
Nwa baby na miracle, uhh
Iron man don dey fall for you
This your body wey you give me e dey make me wan dey do
Wan dey do, like aguu na gu m'
Guu na gu m', like aguu na gu m'
Sasha make you give me shito
E dey make me wan dey do

Wan dey do
Like aguu na gu m'
Guu na gu m', like aguu na gu m'
Make you no go do do do do corny
My baby o
Do do do do corny
My baby o
Do do do do corny aww
Make you no go do do do do corny my baby o
Do corny my baby o
Do do do do corny aww
(Ozedikus nwanne)

Der häufigste Grund, den Text von Corny kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Corny von REMA der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Corny von REMA singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Corny zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Corny hört? Den Text des Liedes Corny von REMA zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Es ist wichtig zu beachten, dass REMA in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Corny sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Corny auf der Platte sagt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Corny von REMA geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Corny von REMA.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Corny von REMA, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Corny von REMA der Fall war.