Songtext zu 'Reason You' von REMA

Möchtest du den Text von Reason You von REMA kennen? Du bist am richtigen Ort.

Reason You ist ein Lied von REMA, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Another banger!

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shinning I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Der häufigste Grund, den Text von Reason You kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Reason You von REMA der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Reason You zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Reason You von REMA geholfen haben.

Auf dieser Seite stehen dir Hunderte von Liedtexten zur Verfügung, wie Reason You von REMA.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Reason You von REMA, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Reason You von REMA der Fall war.