Songtext zu 'Runaway' von REMA

Möchtest du den Text von Runaway von REMA kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Runaway, nach dem du gesucht hast.

Runaway ist ein Lied von REMA, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Runaway von REMA gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Mm, mm, mm
Mm, mm, mm

They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

Many, many men don try
But na only me fit to get her for life, mm
Many get money pass me die
But this my baby no dey collect all their bribe, mm
She carry me meet her mama
She carry me meet her papa
Make dem gimme blessing they no wan allow, why?
All of her friends, they dey laugh
Because say she no dey follow baller
I tell her say one day I go make am

They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

Your friends introduce you to so called big men
Say make you leave that small boy
Say I no get any future
Say I no dey man enough
They dey give you bad, bad lecture
They go show you their Gucci, their Prada
They go shook you with all their designer
They go show you the way wey they run am
This love, they go find way to block am
They know say they no fit find love like this
Dem no fit to find love like this
I know say I meet you for streets
But baby girl, you know dey for the streets
Will you marry me even though e no be diamond ring?

They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm

London

Der häufigste Grund, den Text von Runaway kennenlernen zu wollen, ist, dass du es wirklich magst. Offensichtlich, oder?

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Runaway von REMA der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Wenn deine Motivation, nach dem Text des Liedes Runaway zu suchen, war, dass du es absolut liebst, hoffen wir, dass du es genießen kannst, es zu singen.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Runaway von REMA, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.