Songtext zu 'Move On' von Simisola

Möchtest du den Text von Move On von Simisola kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Move On, nach dem du gesucht hast.

Move On ist ein Lied von Simisola, dessen Text unzählige Suchanfragen hat, deshalb haben wir entschieden, dass es seinen Platz auf dieser Webseite verdient, zusammen mit vielen anderen Liedtexten, die Internetnutzer kennenlernen möchten.

Carelessly loving you
Baby
Is the worst thing I could do
Baby
You tore my heart in two, baby
E dey pain
E dey pain
It's unbelievable, bae
The thing wey you dey do, bae

Sweet but hard to chew like
Sugarcane, sugarcane-cane
Shebi nah you talk say you want be my baby
Jeje mo wa o o o
Nah you talk say make I be your lady
You no dey try o
So tell me why
Why you have to go

Why you have to leave me alone
Baby no be so
I don't think I can move on, no
From you
From you
Can't move on
From you
I can't move on
Hopelessly wanting you, baby
Shey me I be fooool baby

I wish it wasn't true
Because
E dey pain
E dey pain (e dey pain, e dey pain)
You play me like ludo, baby
You think say e good o, babe
You say you no love me again
You no dey do again
Chai

E dey pain, pain
Shebi nah you talk say
You want be my baby
Jeje mo wa
Nah you talk say make I be your lady
You no dey try o
So tell me why
Why you have to go
Why you have to leave me alone
Baby no be so

I don't think I can move on, no (I don't think I can move on, no)
From you ooo (oh oh oo oh oh oh)
From you ooo (oh)
Can't move on from you (oh oh oo oh oh oh)
I can't move on
I can't move on from you
Ma se fi mi le lo o (ma se fimile)
And you know I need your love, oh (oh)

B'orun ba ran
B'ojo ba ro
You no dey try o
So, tell me why
Why you have to go o o (why you have to go)
Why you have to leave me alone (why you have to leave me alone)
Baby no be so

I don't think I can move on, no (I don't think I can move on, no)
From you ooo (oh oh oo oh oh oh)
From you ooo (I can't move on)
Can't move on from you (oh oh oo oh oh)
I can't move on
I can't move on from you

Play Escuchar "Move On" gratis en Amazon Unlimited

Es gibt viele Gründe, den Text von Move On von Simisola kennenlernen zu wollen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Move On von Simisola singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Falls deine Suche nach dem Text des Liedes Move On von Simisola ist, weil es dich an jemanden Bestimmtes denken lässt, schlagen wir vor, dass du es ihm auf irgendeine Weise widmest, zum Beispiel, indem du ihm den Link zu dieser Webseite schickst, sicher wird er die Andeutung verstehen.

Wir hoffen, dass wir dir mit dem Text des Liedes Move On von Simisola geholfen haben.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Move On von Simisola, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Move On von Simisola der Fall war.