Songtext zu 'Small Ting' von Simisola

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Small Ting, nach dem du gesucht hast.

Wenn du lange nach dem Text des Liedes Small Ting von Simisola gesucht hast, fang an, deine Stimme aufzuwärmen, denn du wirst nicht aufhören können, es zu singen.

Small blocking, they talk say na vex o
Small date, you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger, dey talk say na pride
Small kiss, you say: What are we now?
We are nothing but pencil, see now
Small play, you say: Baby, it's over
And this hoes ain't loyal

And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong
Small ting take dey long
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
Na so small ting take dey strong
If dem wan talk, make dem talk
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God

Small ginger, won ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question, dem talk say you jealous
Tell me who be precious?
Small fresh wey you fresh
Small doh wey you get
Small sense wey you set
See as dem dey vex

And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong
Small ting take dey long
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God
Na so small ting take dey strong
If dem wan talk, make dem talk
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God

Play Escuchar "Small Ting" gratis en Amazon Unlimited

Zu wissen, was der Text von Small Ting sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Ein sehr häufiger Grund, den Text von Small Ting zu suchen, ist der Wunsch, ihn gut zu kennen, weil er uns an eine besondere Person oder Situation denken lässt.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Small Ting suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Es ist wichtig zu beachten, dass Simisola in Live-Konzerten nicht immer oder wird nicht immer treu zum Text des Liedes Small Ting sein... Es ist also besser, sich auf das zu konzentrieren, was das Lied Small Ting auf der Platte sagt.

Lerne die Texte der Lieder, die du magst, wie Small Ting von Simisola, sei es, um sie unter der Dusche zu singen, deine eigenen Coverversionen zu machen, sie jemandem zu widmen oder eine Wette zu gewinnen.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Small Ting von Simisola der Fall war.