Songtext zu 'Balance' von Wizkid

Möchtest du den Text von Balance von Wizkid kennen? Du bist am richtigen Ort.

Auf unserer Webseite haben wir den kompletten Text des Liedes Balance, nach dem du gesucht hast.

Low on your body
Dey on your case
Turn up the booty, yeah, yeah
Whine up my charge
No negotiation, give you the latest
Doing the most for you lady, no hesitation
Minding my business but na you I dey chase
No ask for where I dey go, I'm going your way
The feeling dey top of my mind
Make we no dey look time

I go fulfil your days, I'ma make it right
Youy dey give me love way I no go fit buy, oh
With a different realm with a different time zone
Lady so much grace got to pleasure my own
Na only you dey make my world go
As long as wе get days, I'ma make it right
I'm using your day, we go make it, ah oh
While we levitate

Hmm, eh, eh, oh wey
Your body don do me mogbe
If the right things dey I go dey
Cut the long talk, girl, I am coming your way
Hmm, mogbe
The body don catch me mogbe

Count on me, make you bless me, oh wey
Na you go dey tell abi cast p mogbe
And Mr. DJ, dey put for replay
Na you dey give all the things I wan feel
Baby, make you take up my days
I no fit wait 'cause your type e no dey
And no dey like stress, with you man I'm bless
I no go wait, 'til man e don kpeff
I just dey count e go take am long way
And I dey show you dey make I feel bless

Ah girl, rotate
Girl, low shape (balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (balance)
I dey form pop wey fit pop four ace (balance)
Touch me nice, touch me nice, no complain (balance)
And my girl take up ma no complain (balance)
When the body pull up e dey cure my pain (balance)
And I no fit pass you like my Mary Jane now (balance)
Shey for this matter you fit take all my day now

Hmm, eh, eh, oh wey
Your body don do me mogbe
If the right thing dey I go dey
Cut the long talk, girl, I am coming your way
Hmm, mogbe
The body don catch me mogbe
Count on me, make you bless me, oh wey
Na you go dey tell abi cast p mogbe

Ah girl, rotate
Girl, low shape (balance)
Shey na for Ghana wey you carry this waist (balance)
I dey form pop wey fit pop four ace (balance)
Touch me nice, touch me nice, no complain (balance)
And my girl take up ma no complain (balance)
When the body pull up e dey cure my pain (balance)
And I no fit pass you like my Mary Jane now (balance)
Shey for this matter you fit take all my day now

Es gibt viele Gründe, den Text von Balance von Wizkid kennenlernen zu wollen.

Wenn uns ein Lied wirklich gefällt, wie es bei dir mit Balance von Wizkid der Fall sein könnte, möchten wir es singen können, während wir den Text gut kennen.

Zu wissen, was der Text von Balance sagt, ermöglicht es uns, mehr Gefühl in die Performance zu legen.

Fühl dich wie ein Star, wenn du das Lied Balance von Wizkid singst, auch wenn dein Publikum nur deine zwei Katzen sind.

Etwas, das öfter passiert, als wir denken, ist, dass Leute den Text von Balance suchen, weil es ein Wort im Lied gibt, das sie nicht ganz verstehen und sicherstellen möchten, was es sagt.

Streitest du mit deinem Partner, weil ihr verschiedene Dinge versteht, wenn ihr Balance hört? Den Text des Liedes Balance von Wizkid zur Hand zu haben, kann viele Streitigkeiten beilegen, und wir hoffen, dass es so sein wird.

Denke daran, dass du dich immer an uns wenden kannst, wenn du den Text eines Liedes wissen möchtest, wie es jetzt mit dem Text des Liedes Balance von Wizkid der Fall war.